Pidgin Parlour द्वारा प्रदान की गई सामग्री. एपिसोड, ग्राफिक्स और पॉडकास्ट विवरण सहित सभी पॉडकास्ट सामग्री Pidgin Parlour या उनके पॉडकास्ट प्लेटफ़ॉर्म पार्टनर द्वारा सीधे अपलोड और प्रदान की जाती है। यदि आपको लगता है कि कोई आपकी अनुमति के बिना आपके कॉपीराइट किए गए कार्य का उपयोग कर रहा है, तो आप यहां बताई गई प्रक्रिया का पालन कर सकते हैं https://hi.player.fm/legal।
Player FM - पॉडकास्ट ऐप Player FM ऐप के साथ ऑफ़लाइन जाएं!
Send us a text On this very funny short Bonus Show, standup comic Mack Dryden shares his story about going to the Dentist...you'll never believe what happens...Hilarious! Look for Mack Dryden's "NEW" Dry Bar Comedy Special... Please Listen, Enjoy, and Share where you can...Thanks!! Support the show Standup Comedy Podcast Network.co www.StandupComedyPodcastNetwork.com Free APP on all Apple & Android phones....check it out, podcast, jokes, blogs, and More! For short-form standup comedy sets, listen to: "Comedy Appeteasers" , available on all platforms. New YouTube site: https://www.youtube.com/@standupcomedyyourhostandmc/videos Videos of comics live on stage from back in the day. Please Write a Review: in-depth walk-through for leaving a review. Interested in Standup Comedy? Check out my books on Amazon... "20 Questions Answered about Being a Standup Comic" "Be a Standup Comic...or just look like one"…
Pidgin Parlour द्वारा प्रदान की गई सामग्री. एपिसोड, ग्राफिक्स और पॉडकास्ट विवरण सहित सभी पॉडकास्ट सामग्री Pidgin Parlour या उनके पॉडकास्ट प्लेटफ़ॉर्म पार्टनर द्वारा सीधे अपलोड और प्रदान की जाती है। यदि आपको लगता है कि कोई आपकी अनुमति के बिना आपके कॉपीराइट किए गए कार्य का उपयोग कर रहा है, तो आप यहां बताई गई प्रक्रिया का पालन कर सकते हैं https://hi.player.fm/legal।
Pidgin Parlor na centre of crypto education and culture for the African pipul wey dey speak Pidgin. The show go dey break down plenti crypto concepts wey just dey confuse person into simple forms wey everyday African go fit dey relate with. And all these things go dey for pidgin, the localized language wey over 75 million Africans dey speak. This pidgin parlour crypto podcast dey bring crypto education and culture come inside street."Pidgin Parlour is the centre of crypto education and culture for the everyday pidgin-speaking African. The show breaks down complex crypto concepts into bite-size, easy and simple-to-digest content for the everyday African. And this is all done in pidgin, a localised English spoken by over 75 million Africans. Piding Parlour Crypto Podcast brings crypto education and culture to the streets"

Many yawa gas for di month of February for dis crypto space and one of dem wey touch everybody na say dem hack the 3rd largest cex of $1.4billion. Chaiii, dat one reach everybody. If dis matter reach una side make una download and listen. ode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
Inflation for economics na when prices of tinz dey go up and una no moni no fit catch up. Pesin talk say inflation no dey affect crypto, odas talk say even crypto dey hear am. Wetin una wan believe!! Na why we gada discuss inflation mata for dis episode be dat. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
Many pipo dey worried about Wetin dey sup for BTC for dis bull run, e be like say dem don reduce e influence for di market. Cause normally as BTC rise, other crypto suppose rise join, but e be like say BTC no even dey affect the market again. Na why we gada today come reason Wetin dem dey call BITCOIN DOMINANCE. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
Memecoin don dey do plenty numbers for dis particular season, and e be like say many people dey reason say e like say na dem get dis cycle. For token 2049 conference, Murad talk beta tinz about dis mata and na on top am we dey gada discuss. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
Dis 2025, na year wey una no suppose make any mistake for dis space. we don gather discuss 7 kind of mistake wey pipo wey dey inside dis web3 dey make. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
How una take Dey see project like , hedera, XLM and XRP. Many pipo talk say, no show for dem for inside dis run again, but no be Wetin dia chart talk be dat. For dis episode, we gada reason Wetin dia chart talk. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
We still Dey inside dis run and mani pipo Dey reason how dem fit make plenty money inside dis run. Crypto stocks na one major option wey una fit look and e don Dey simple now cause una fit run am inside una bank mobile app. Na Wetin Revayahh gather discuss for dis episode be dis. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
Supra dey try solve di wahala wey blockchain get wey dem Dey call Blockchain trilemma, dem talk say dis innovation for make Supra pass Solana. Na Wetin we gada reason for dis episode be that. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer -Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
As market det fly for dis bull run wey we dey so, mani pipo dey ask say how dem for make dia token take work for dem apart from say dem hodl, For dis episode our host “Revayahh” reason di matter so tey e drop alpha wey anybodi for use navigate di market. If dis mata concern una, make una download and listen. Note say: Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
Maker DAO na one of di top market maker for crypto and dem dey rebrand go sky, dis development go get plenti consequences for di work wey una sabi dem before for di crypto space. For dis episode, we gada reason how una for fit position beta for dis dia development. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
Trump don become president, market dey boom and FOMO dey everywhere! Many pipo dey reason say dem no too sabi how dem go make am for dis run. Na why we gada cook beta alpha for dis episode, if you Dey reason how you fit make money for dis run? If dis mata concern una, make una download and listen. ode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…

Base blockchain na correct blockchain wey go run up if bull run finally return. As per se na coin base be di mama of di project. If dis matter na true , which project go come do well for dis run? We don sought beta, projects on dis episode wey go do well for dis run. If dis mata concern una, make download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour P.S -Nothing wey we talk na financial advice…
If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Tron ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am. Na on top dis matter we gada reason for dis episode. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Aptos ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am. Na on top dis matter we gada reason for dis episode. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour…
प्लेयर एफएम में आपका स्वागत है!
प्लेयर एफएम वेब को स्कैन कर रहा है उच्च गुणवत्ता वाले पॉडकास्ट आप के आनंद लेंने के लिए अभी। यह सबसे अच्छा पॉडकास्ट एप्प है और यह Android, iPhone और वेब पर काम करता है। उपकरणों में सदस्यता को सिंक करने के लिए साइनअप करें।
अपने पसंदीदा शो को ऑनलाइन प्रबंधित करने के लिए दुनिया के सर्वश्रेष्ठ पॉडकास्ट एप्प से जुड़ें और उन्हें हमारे Android और iOS एप्प पर ऑफ़लाइन चलाएं। यह मुफ़्त और आसान है!