Pidgin Parlour सार्वजनिक
[search 0]
अधिक
Download the App!
show episodes
 
Artwork
 
Pidgin Parlor na centre of crypto education and culture for the African pipul wey dey speak Pidgin. The show go dey break down plenti crypto concepts wey just dey confuse person into simple forms wey everyday African go fit dey relate with. And all these things go dey for pidgin, the localized language wey over 75 million Africans dey speak. This pidgin parlour crypto podcast dey bring crypto education and culture come inside street."Pidgin Parlour is the centre of crypto education and cultu ...
  continue reading
 
Loading …
show series
 
As bull run don show, mani pipo go like shook head for inside the crypto market becos plenty opportunity don come, however as una dey plan to make moni, na so scammer dey also plan to scam mani Pipo. Na why e better make una sabi di tinz wey you suppose know for di market and una fit DYOR so una no go shook your leg inside scammer trap. For dis epi…
  continue reading
 
Real world Assets Who go believe say dem go ever approve ETF for di crypto space, dis mata go loud!. As you don hear say dem don approve BITCOIN ETF, e just be like say dem dey cap cause ETF na mata wey dey popular with Stock, bond, and other investment fund and no be Crypto. However, as dem don approve dis model, everibodi dey happy because e mean…
  continue reading
 
Happy new year all of na wey dey follow us for Africa and we dey happy say all of una don enter 2024 and you dey kampe. As our culture be for pidgin parlor we go like give una update for everything wey we do for 2023 and wetin you suppose expect for di new year. So make una sit down as we gada reason wetin dey happen for pidgin parlour. Oya downloa…
  continue reading
 
How pesin go pay $1million for pictures, wey una fit just carry anywhere? Na wetin layman dey ask be dat when dem hear about NFT, so today we wan check wetin be NFT and how una fit profit from dis mata in crypto. We don go carry Arrow come studio today as Im dey give us NFT alpha for dis episode For dis episode, una go understand. Wetin be NFT How …
  continue reading
 
ReFi, wey oyinbo Pipo dey call Regenerative Finance, dey change di world. Dis one no be lie o, na correct matter. Many Pipo wey dey web3 dey do DeFi, Desci, NFT, Degen, but only small % dey reason ReFi… Di reason be say ReFi no dey run as others dey behave, but as una go dey hear for dis episode ReFi dey change Pipo life and many Pipo no even sabi……
  continue reading
 
If you no know, Pipo wey dey outside web3 don dey shook dia moni inside di market now… As everywhere don dey green small small, one question wey una dey ask be say where all dis moni dey come from… Na where Assets wey dey for correct world(Real World Asset) show face be that. Dem dey give Pipo wey dey outside web3 chance to shook dia money inside d…
  continue reading
 
Una don hear about De-Fi, Re-Fi and De-sci, but today we wan talk about Social-Fi. If you dey CryptoX, you go realize say this narrative dey common as everyone dey talk about it and many founders too dey create product along this line. Na why I follow Scar reason this mata be dis, as we talk about. Wetin we social-Fi and how e dey work? Wetin be so…
  continue reading
 
Wetin una dey do every day na im dey make Pipo achieve success, oyinbo Pipo dey call am "Consistency". Even for dis web3, if una go make am, u no fit do without am. For dis episode our ogbonge host and Vykthur_X gada discuss di mata of consistency. You go learn : Wetin consistency be and how u fit run am. 2 things you must know about web3 if you go…
  continue reading
 
Una don hear about De-Fi, Re-Fi and De-sci, but today we wan talk about Social-Fi. If you dey CryptoX, you go realize say this narrative dey common as everyone dey talk about it and many founders too dey create product along this line. Na why I follow Jay-1 reason this mata be dis, as we talk about. Wetin we social-Fi and how e dey work? Wetin be s…
  continue reading
 
Hope dem neva collect your iris take give you token?? Haha, Oya relax make we gather reason dis mata, una don hear the buzz of dis world coin mata as e fill di internet. Every one dey reason say wetin di founder of dis project dey try do, some Pipo dey bullish about di project, while others just dey vex for di idea. Na why I follow my guy "Scar" di…
  continue reading
 
Money mata for web3 na serious talk, cause e dey possible make a person wey be founder get beta project idea wey go bring beta solution for dis space, but if e no get money. Dat idea don die before dem begin. So for dis episode, we gather talk how founders fit get access to beta funding for dis web3 space. You go learn : Types of funding wey dey di…
  continue reading
 
As we don talk am before say blockchain get plenty things wey we fit use am for. Many Pipo don hear about DeFi, NFT, and others, but una don hear about "DESCI". Wetin dey sup? For dis episode our guest na di founder of Desci Africa, dem dey try build Desci for Africa - dis one go make research wey dey happen for science decentralized. Omo, dis one …
  continue reading
 
Una don see hear wetin we talk for the 1st part of this topic, how tokenomics dey important for di success of any project. Today we go dey reason Optimism ecosystem and see wetin dey happen for their tokenomics and wetin one or two projects fit learn about thier ecosystem tokenomics You go learn: Some terms for tokenomics wey go let you understand …
  continue reading
 
If any project /pesin go win for this web3 dem suppose understand wetin be branding and how dem suppose make people like dem. All dis thing na im dey call branding, and na di difference between pesin wey go charge $5k or someone wey go charge $5.For dis episode, Our guest wey be branding expert, tell us how pesin fit begin and grow their brand for …
  continue reading
 
If you wan understand if any crypto project na ogbonge, you must to understand the tokenomics. This matter no dey complex at all, yet im be like say many pipo no under am. If una remember how dem teach us economics for primary school, na dat same model tokenomics follow dey work. As an investor, if you know Sabi wetin tokenomics be, you fit go put …
  continue reading
 
E don tey wey Pipo don dey talk about regulations for the crypto space. Some Pipo talk say the thing dey too risky and e suppose dey regulated, others believe say if dem regulate am e no go make sense again. But wetin we see for dis past few days NAWA!! Im be like say village Pipo remember "CZ" wey be binance CEO, the regulatory body just dey drag …
  continue reading
 
Everyday we dey see new things for the crypto space, but dis one wey we wan talk na new thing entirely because many Pipo wey dey crypto Twitter don talk say Im no fit happen.You dey wonder say wetin happen? Na bitcoin blockchain launch token o, and everybody dey surprised because Pipo don talk say Bitcoin na just store of value, others even talk sa…
  continue reading
 
Research don talk say Africa dey middle of blockchain revolution wey dey happen for the world as blockchain education dey happen for everywhere across Africa. Pipo, they put dia money for ground make plenti Pipo learn about this new technology and on top today's episode we get "Ezenmo Blockchain" wey be the co-founder of Blockchain UNN come share w…
  continue reading
 
Many pipo don assume say when we dey talk tech mata, Web3 or blockchain talk make women no put mouth because Im be like na only men dey rule the space. Especially for Africa, di mata na serious one as Im be like say na only for kitchen women suppose dey shine. Na dis matter our guest for today's episode see wey make am say although life no balance …
  continue reading
 
If una don dey follow our podcast on top the optimism ecosystem I know say today gist go sweet una for body as many pipo don ask us say how we fit know if this Optimism wey you dey talk na beta project wey I fit shook my mouth. Na dis question we wan ansa dis week for pidgin palour as Crossvic and Bintuparis take break down the metrics on top Optim…
  continue reading
 
Optimism na one of the major layer 2 solutions wey dem build to solve the problem of Ethereum scalability. Dis ecosystem good so tey im dey attract several builders wey dey build their project on top am. If you no understand how Optimism take enter market, today's episode go teach you everything wey you suppose know about the optimism ecosystem. Yo…
  continue reading
 
Sui network don cause kasala for Twitter last week as many pipo dey rant say dem no dey do airdrop. Before we talk airdrop mata, di first be be say: Wetin be Sui network? Wetin be di difference between Sui blockchain and other blockchains Who be di founder of this project and how di network dey take work. Che na true say dem no dey do Airdrop, if t…
  continue reading
 
If you no sabi how you fit sell your project to pipo for dis web3 space, poverty go chop your eye. No cap! But the challenge for many pipo be say dem dey use the marketing strategy wey dem sabi for web2 inside web3 and im dey flop most of the times. Na why we bring Olabisi come this show today (web3 growth marketer) make im explain to us how im dey…
  continue reading
 
Several innovation don come out since the beginning of dis layer 2 scaling solutions.Na there you go find innovations like - Sidechains, Rollups, plasma and channels and all of dem dey come to solve the wahala of scalability on top the blockchain. As all dis innovation dey so, people come dey further ask say which one better pass for all the Layer …
  continue reading
 
As Una don know say if any blockchain ecosystem go dey perfect, im suppose get 3 things wey be :decentralization, security and scalability. However, no blockchain don get dis features complete.The best of them wey be "Ethereum" get 2 out the 3 features: Decentralization and Security but I'm no dey scalable. Na why transactions dey slow on top ether…
  continue reading
 
Di secrets of pipo wey don make am dey inside dia tori, if you wan do wetin dem dey do, the best thing to do na to listen to their tori. On dis Pidgin Palour Crypto podcast episode we bin get deep conversation with di founder of Astut Community management agency (Denise). Im na young founder wey dey do big things for the web3 space. Im achievement …
  continue reading
 
Oppression full street last week as many airdrop hunter wey partake of arbitrum airdrop no let us rest for Twitter. Dem just dey buga for everywhere say dey don blow. As una don know say dis life no balance. As many people dey rejoice, some people dey sad say dem no dey qualified. Questions come dey fly everywhere about Airdrops and how dem they wo…
  continue reading
 
Kasala burst for street between the 9th of March to the 13th of March as news enter street say USDC wey suppose be stable coin don dey shake and silicon valley bank shut down operations!. Fear meet everyone, FUD dey everywhere, dem talk say yawa don gas many people don put their live savings for this stable coin, this cry na him make us go bring th…
  continue reading
 
Na every day we dey see the massive change wey blockchain dey cause for our world today. He don dey clear say this innovation pass cryptocurrency alone, Im impact reach Medicine, Agriculture, Digital artistry and many sectors wey we no fit mention. For this episode our guest "divine gift" share with us how blockchain dey change the medical sector, …
  continue reading
 
Una don hear say blockchain no be cryptocurrency and cryptocurrency no be blockchain. The next question wey plenti people dey usually ask be say, if blockchain no be crypto, wetin dem fit use blockchain do again wey no be crypto? Make we shock you!!!! Dem don dey play game on top blockchain and this kain game dey different from wetin you don know, …
  continue reading
 
E no dey possible make we desire say crypto suppose reach every corner for street and we no go go big on education… Just like una don sabi say, education na the concrete wey this web3 adoption go stand on, na him make we go bring one "Coin Lord" for this particular episode. Paulito, na O. G for this space especially wen im come to coin mata. So if …
  continue reading
 
Di secrets of pipo wey don make am dey inside dia tori, if you wan do wetin dem dey do, the best thing to do na to listen to their tori. On dis Pidgin Palour Crypto podcast episode we bin get deep conversation with di founder of Carp_ex. "Big carp" na 22 years old founder wey start im crypto journey wen im be 18 years old!!! Im tell us the problem …
  continue reading
 
Many pipo still never understand the mata of this blockchain wey we dey yarn, dem truly dey wonda why everybodi dey mention am for street and wetin dey be say, if dem no understand how this thing dey work, he go dey difficult make dem use am or tell their neighbor about this new technology. Na why for this particular episode of the Pidgin Palour po…
  continue reading
 
Security na one big matter for the world wey we dey today, everybodi dey find better way take protect their goods, possessions, loved ones and their assets. So, in don dey important make we talk about Web3 security and how person fit protect him identity and asset for this space. Na the koko of our gist for this particular episode be this, as our g…
  continue reading
 
Plenty people don dey shook eye inside web3 for this 2023 because say the news about the industry don dey sweet for the street. People bin ask us about whether e go possible to make strong career inside blockchain without buying or selling or coding? Na the question we don answer for today's show. My guest na today na one ogbonge web3 writer wey de…
  continue reading
 
Person wey no understand how cryptocurrency dey work go think say the people wey dey win for the space just get luck. However, no be so he dey happen - - as many newbie dey always ask us say when the current bear market wey dey for street go finish? For this episode of the Pidgin Parlour Crypto podcast, we bring Mr Chiakwa - An OG for Technical and…
  continue reading
 
"Decentralized Finance (DeFi) na financial system wey dey operate on top decentralized network, like blockchain. DeFi wan provide financial services wey dey open, transparent, and accessible to everybody, no need for intermediaries like banks or financial institutions. DeFi allow users access financial services like borrowing, lending, trading, and…
  continue reading
 
If you no know wetin dey happen for street, dem go carry wetin be your own give another person wey get street sense. Na him be say dem don shop your eye free of charge. Because, we no won make you be victim, na why we bring the Lady Hayley for this latest episode as she open eye for us intoto everything wey dey happen for crypto space. All the way …
  continue reading
 
For this episode, we dey feature Igwenagu Emmanuel Chinecherem, founder and CEO of Gentle Crypto. Gentle Crypto nah organization wey dey provide financial and crypto education and more. Crypto no be just about trading and thinking of making quick money! It's about understanding wetin the technology be for and how best you fit adopt am and thrive in…
  continue reading
 
Na interview with Paulito for this episode sha.Paulito na BanklessDAO/Bankless Africa contributor, hin dey crypto space for long, wey hin gather plenty experience for huge crypto organizations like Revewz and DIA. edey well known say even people wey don dey inside Web3 and crypto street no too dey understand cryptocurrencies. Paulito for this inter…
  continue reading
 
Crypto don dey change many lives around the world, but how many of our own African people dey get proper education and updates about this crypto level wey, everybody, don dey yarn? Na with this fact in mind why Bankless Africa dey introduce the Pidgin Parlor Crypto podcast. Podcast wey we go dey gather talk all things crypto and web3 so our listene…
  continue reading
 
Loading …

त्वरित संदर्भ मार्गदर्शिका